Bikos na six days God take make heaven, eart and all di tins wey dey inside dem and E rest for di sevent day. So God bless di Sabat Day kon make am holy.
but for di sevent day, una must nor do any work. Dis mean sey, both unasef, una shidren, una savants, una animals or di strenjas wey dey with una, evribody must rest for dat day.