8 Yu don put evritin under am sey make e kontrol dem. Wen God sey na evritin E put under am, E mean sey na evritin and nor-tin remain.” And naw, wi neva si all dis tins dey happen,
Dem gi-am authority, honor and pawa to rule. Evribody, nashon and pipol from difren tribe, go serve am. En pawa go last forever and nobody go fit distroy en kingdom.
and from Jesus Christ, di witness wey dey tok trut; di first-born among doz wey God raiz from deat and naim bi di King of all kings. Christ wey love and free us from awa sins with en own blood;