Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hibru 2:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 and e go free pipol wey deat don whole.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hibru 2:15
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Fear dey wait dem for evriwhere and e go follow dem as dem dey waka.


Dem don skata di house where dem for dey save and naw, na di king wey dey make pesin fear, go judge dem.


Dem dey fear morning lite, but dem nor get anytin to fear for nite.


E save dem from deat and keep dem alive wen honga dey.


My heart dey beat for my chest and bikos of deat, I kon dey fear.


Yu don save mi from deat and Yu nor let mi fall at-all, so I go always dey serve Yu, as I dey enjoy dis life.


Na wons God go take distroy and trowey dem down with fear.


Evribody go die, bikos nobody fit stay forever and nobody go fit run from grave pawa.


Di Spirit wey God give us nor go make us fear like slave, instead, wi bi God shidren and wi dey koll am, “Awa Papa!”


sey one day, God go free dem from deat and wahala and dem go-go join en shidren wey E don save.


E save us from deat and E go diliver us. Wi don put awa hope for en hand sey E go diliver us again.


Make una tell mi, wish of una won dey under di law? Una nor know wetin di law tok?


Bikos God nor give us di spirit wey go make us fear, but di spirit wey E give us, get pawa, love and sef kontrol.


Jesus dey koncern about Abraham shidren and nor bi only di angels.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ