Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hibru 13:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Wi get altar where di workers for di Tabanako nor fit chop from.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hibru 13:10
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Make yu kollect dis tins from dem kon give dem to Levi pipol make dem take do dia difren-difren work.”


But wetin I mean bi sey, wetin bad pipol dey sakrifice, na for demon, nor bi for God.


Una nor know sey doz wey dey work for di temple dey chop food wey pipol bring kon give God for der? Abi una nor know sey pesin wey dey serve for altar na from der e for dey chop?


Di priest work for di temple bi like wetin dey happen for heaven. Bikos wen Moses dey one build God house, God tell am: “Make sure sey evritin bi like di design wey I show yu on-top di mountin.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ