Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hibru 12:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Abi una don forget di advise wey God tell una as en shidren? “My pikin, make yu listin well-well wen God dey korrect yu and nor vex wen God ponish yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hibru 12:5
33 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Wetin make pipol nor dey konfess dia sins give God kon promise sey dem nor go sin again;


Even doh God don ponish mi well-well, E nor let mi die.


Even doh my life nor balance at-all, I nor go stop to obey yor kommandment.


I go obey yor laws and I nor go forget yor word.


I bin dey sofa, bikos I waka live yor ways, but naw, I dey obey yor word.


My God, I know sey yor laws nor dey bad or hard. Yu dey ponish mi, bikos e dey good for mi.


I bi like leda bag wey skwiz, bikos e dey where smoke full, yet I neva forget to obey yor kommandment.


So Oga God, make di pipol wey Yu dey ponish, happy. Doz wey Yu dey tish yor ways.


My pikin, make yu nor forget wetin I tish yu and always remember wetin I sey make yu dey do.


Ask for wisdom and undastandin! Nor forget or abandon wetin I tok.


I hear Israel pipol dey tok with pain sey, “Oga God! Wi bi like animal wey dem nor train, but Yu don tish us to dey obey. So make Yu bring us kom back, bikos wi dey ready to kom meet Yu di Oga wey bi awa God.


Den, why wi human being go dey komplain if dem ponish us for awa sins?


E nor dey here again, God don wake am! Una remember wetin e tell una wen e dey Galilee sey,


Den di wimen kon remember wetin Jesus tell dem,


But wen God judge and ponish us, E dey do am, so dat E nor go kondemn us with dis world.


So make to do good, nor taya us, bikos wen time rish, wi go gain am.


Hymenaeus and Alexanda na ezample of doz kind pipol. I don give dem to Satan, so dat dem go stop to dey tok anyhow about God.


So make una bear as una dey sofa, since e bi sey na una Papa dey ponish una; dat one go show sey God dey trit una like en shidren. Abi e get pikin wey en papa nor dey ponish?


My brodas and sistas, I dey beg una, make una get patient and listin to di advise wey dey dis my leta, bikos wetin I rite, nor long.


Di pesin wey fit bear wen problem kom meet am, make e happy, bikos e don show sey en faith strong and e go get di crown wey get life, wey God don promise sey E go give pipol wey love am.


I dey korrect and ponish anybody wey I love. So make yu dey sirious kon turn from sin kom meet God!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ