Hibru 11:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English35 Some wimen wey dia pipol don die, na faith make dem receive dem back, alive. Some pipol rijet freedom kon die for sofa, so dat dem go fit wake-up from deat and enter life wey betta pass dis one. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |