Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hibru 11:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Wen Josef life don dey end, na faith e take tok about di long travel wey Israel pipol go-go and e tell dem wetin dem go do with en bones.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hibru 11:22
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Moses pak Josef bones, bikos Josef don make Israel pipol swear wen e sey, “God go kom save una and una must karry my bones komot from dis place.”


As dem appear with glory, dem kon tell Jesus how e go sofa and die for Jerusalem, as dem rite for God word.


Dia bone dey der till dem karry dem go beri for Shekem for di grave wey Abraham buy from Hamor shidren.


Josef bone wey dem karry kom from Egypt, Israel pipol kon beri am for Shekem, for part of di field wey Jakob buy from Hamor sons (Na Hamor bi Shekem papa) and Jakob buy di field for one hundred silva koin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ