Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hibru 11:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Before Jakob die, na faith e take bless Josef shidren and woship God as e rest on-top en walkin stik.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hibru 11:21
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Israel sey, “Make yu promise mi sey yu go do as I tok.” So Josef promise. Den Israel bow face groun for en bed korna.


Afta dis, dem kon tell Josef, “Yor papa nor dey strong again.” So e take en two sons, Manasseh and Efraim go meet am.


Di one wey worse pass bi sey, all di ofisas go meet David kon tell am, ‘God go make Solomon dey great pass yu and en reign go pass yor own ten times.’ Den King David bow woship God from en bed


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ