15 Infact, if to sey dem dey tink of di kountry where dem from kom, dem for get mind to go back.
Terah kon karry en pikin Abram, en grand-pikin Lot and en pikin wife Sarai, dey follow body go Ur for Kaldea, so dat dem go-go Kanaan. Wen dem rish Haran, dem kon stay for der.
But honga kon dey di land, so Abram go Egypt go stay der small, bikos di honga strong well-well.
Instead, make yu go my village go meet my relashon kon find wife among dem for my pikin Isaak.”
E karry all en animals, all en propaty wey e don get, di animals wey e buy for Paddan Aram den e kon dey go Kanaan Land go meet en papa Isaak.
Pipol wey tok like dis, show evribody sey dem dey espect dia own kountry.