Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Hibru 10:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Christ first sey, “Yu nor wont animal or sin ofrin, (even wen dem dey offa am akordin to di law).”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Hibru 10:8
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu really don make mi undastand sey, nor bi only sakrifice and ofrin yu wont. True-true, Yu nor just wont only burnt or sin ofrin.


To love God with all awa heart, mind and pawa and to love awa neighbour as awasef big pass all di sakrifice and ofrins wey pesin fit give God.”


Moses Law nor fit do dis tins, bikos di yeye life wey wi dey live don make di law weak. But God don free us wen E send en pikin kom like human being wey bi sina, make e for sakrifice ensef for awa sins.


So wen Christ one kom dis world, e tell God: “Nor bi sakrifice and ofrin yu wont, bikos yu don prepare my body as ofrin,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ