17 e kon sey, ‘I nor go remember dia sins and sturbones again.’ ”
God sey, “Di time dey kom wen I go make new kovenant with Israel and Judah pipol.
“Pipol nor go nid to tish each oda about how to know God, bikos evribody go know mi; both doz wey poor and doz wey get money. I go forgive dia sins and I nor go remember di bad tins wey dem do before. Mi, wey bi God, don tok.”
Wen God don forgive sins, e get any nid to offa sakrifice again?
I go forgive dem for all di wiked tins wey dem don do and I nor go remember dia sins again.”