Haggai 2:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 Den Haggai sey, “God sey na di same tin go happen to di pipol for dis nashon and evritin wey dem plant. So evritin wey dem offa for di altar, don dirty.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Wiked pipol dey do tins for God like sey dem dey do am give juju and dis kind tin dey make God vex for dem. Weda dem kill melu as sakrifice, dem go dey guilty like sey dem kill human being. Even if dem sakrifice lamb, e go bi like sey na dog dem sakrifice; even if na rice dem present, dem go dey guilty like sey dem offa pig blood as ofrin; or if dem offa incense give God, dem go still dey guilty like who offa am give juju, bikos dis pipol don choose dia own way and dem like di yeye tins wey dem dey do.