1 For di twenty first day for di sevent mont for dat same year, God kon tok to Profet Haggai again.
For di sekond year wen Darius bi king for Persia; for di first day for di sixt mont, God tell Profet Haggai make e give dis message to Zerubabel, Shealtiel pikin, wey bi govnor for Judah and to Joshua, Jehozadak pikin, wey bi di High Priest.
for di twenty fourt day for di sixt mont for di sekond year wey Darius bi king for Persia.
For di twenty fourt day for di ninet mont for di sekond year wey Darius bi king, Oga God tok to Profet Haggai again.
For dat same day wey bi di twenty fourt day for di mont, God give Haggai anoda message
bikos know profesy don ever kom out from human being mind. Instead, na di Holy Spirit dey kontrol di pipol wey dey tok God word.