Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Habakkuk 3:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Yu vex mash pass di eart and as Yu dey vex, Yu kon skata all di nashons.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Habakkuk 3:12
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di Oga God stand for yor rite hand to protet Yu and E go kill many kings, wons E don dey vex.


So, my God, wen Yu lead yor pipol go war; wen Yu mash pass di desert,


E porshu di nashons wey dey before dem kon divide dia propaty give en pipol. E make Israel pipol relax for dia house.


Yes, yor vexnashon dey kill us and Yu dey make us fear as Yu dey vex.


I go make una bi like new swod wey get sharp korna. Una go distroy all una enemies and di mountins and hills go skata for groun like dust.


E nor go tey before enemies go kut dem for groun like korn wey dem dey pick for farm. Mi, wey bi Israel God wey dey mighty, don tok.


God sey, “Damaskus pipol don too sin, so I go ponish dem naw, bikos dem flog Gilead pipol with stik wey get iron tit.


but I dey vex for di nashons wey feel sey dem dey save. Bikos as I dey try make I nor vex for my pipol, doz nashons dey make my pipol sofa more-more.


Afta E don distroy seven tribes for Kanaan, E kon dash en pipol di land.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ