Habakkuk 2:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 “But very soon, di pipol wey dem katch, go ponish who katch dem. Dem go sey, “ ‘Una take wetin nor bi una own and naw, una own don finish! But na how long dis kind tin go kontinue?’ အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |