Habakkuk 2:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English17 Just as una distroy Lebanon, na so too dem go distroy una finish. Una kill all di animals wey dey der, but naw, animals go worry and kill una. Dis tin go happen, bikos of di pipol wey una kill and di wahala wey una kause for dis world. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |