Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Habakkuk 1:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Oga God, e don tey wen I dey kry make Yu kom help mi, but Yu nor gri ansa! I kry sey, “Trobol dey evriwhere!” But Yu nor still gri kom save mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Habakkuk 1:2
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“If I kry out bikos of dis trobol sef, nobody go ansa mi. I dey kry for help, but nobody dey hear am.


Yu dey holy and na Yu get all di praiz for Israel.


My God, na wen Yu won take judge wiked pipol? Na how long wiked pipol go dey celebrate?


Why Yu bi like pesin wey nor know before dem attack am or like sojas wey nor fit save pesin? But my God, Yu still really dey with us! Wi bi yor pipol, abeg, make Yu nor abandon us.”


I kry well-well make E help mi, but God nor gri ansa mi.


Den di angel pray to God, “Oga God wey dey mighty, Yu don dey vex for Jerusalem and Judah town for seventy years naw. How long e go take before Yu go sorry for dem?”


Dem dey kry with loud vois sey, “Oga God wey get pawa, how long e go take before yu go judge doz wey dey live for dis eart? Make yu ponish dem, bikos na dem kill us!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ