Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Habakkuk 1:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Yu go allow dem ponish pipol forever? Dem go dey distroy nashons forever?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Habakkuk 1:17
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God don break wiked pipol pawa and di hand wey dem take dey rule.


Dem vex skata and kill pipol for oda kountries and dem nor dey taya. Dem vex rule oda kountries as dem like kon dey opress di pipol and e nor taya dem.


Fishermen go kry well-well. Yes! Pipol wey dey katch fish der and doz wey dey trow net for di river, go dey kry with pain.


Just as una distroy Lebanon, na so too dem go distroy una finish. Una kill all di animals wey dey der, but naw, animals go worry and kill una. Dis tin go happen, bikos of di pipol wey una kill and di wahala wey una kause for dis world.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ