Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Habakkuk 1:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Yu dey trit pipol like fish for sea or like animal for wota wey nor get who dey kontrol dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Habakkuk 1:14
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem nor get leader, govnor or who dey rule dem,


“But for naw, mi, wey bi God, dey sey: ‘I dey send enemies wey go katch dis pipol like man wey dey katch fish. Afta, I go send oda pipol wey go katch dem like huntas for mountins, hills and holes for rock.


Yor eyes too dey holy to si bad tins and Yu nor dey like si pipol wey dey do wiked tins. So wetin make Yu dey sorry for dem? Wetin make Yu kwayet wen wiked pipol dey distroy pipol wey good pass dem?


Babilon pipol dey hook and katch pipol like fish kon karry dem go for net as dem dey happy bikos of wetin dem katch.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ