3 Titus dey with mi; even doh en na Greek pesin, dem nor sey e must sekonsaiz.
Wi hear sey some pipol kom meet una sey dem kom from us, even doh wi nor send dem. Dem dey konfuse and tell una wetin go disturb una mind.
Paul wont make Timoti follow am, so e sekonsaiz am, bikos di Jew pipol wey dey for di aria, know sey en papa na Greek.
my mind nor rest, bikos I nor si awa broda, Titus, for der. So I leave der kon go Masidonia.
Afta fourteen years, I kon go back to Jerusalem with Banabas and Titus.
Bikos Demas love dis world tins, e kon run leave mi go Tesalonika. Crescens don go Galatia and Titus go Dalmatia.
I dey rite to Titus, my own pikin for faith. Make grace and peace wey dey kom from God awa Papa and from awa Savior Jesus Christ, dey with yu.