10 But dem sey make wi always remember poor pipol and na wetin dey my mind to do, bi dat.
Afta many years, I kom Jerusalem back kon give gift to poor pipol and offa sakrifice.
Una must make sure sey una dey good to am kon gi-am anytin wey e nid.
Make una nor forget to do good and to share wetin una get with each oda, bikos doz kind sakrifice, dey make belle sweet God.
But pesin wey get enough tins and e nor sorry for en broda or sista for Christ wey nor get at-all, na how God love go take dey inside am?