Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Galatians 1:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Make God awa Papa and Oga God Jesus Christ grace and peace, dey with una.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Galatians 1:3
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make grace and peace wey God and Oga God Jesus Christ dey give, bi una own.


Make God awa Papa and Oga God Jesus Christ give una grace and peace.


Make di grace wey awa Oga God Jesus Christ give us and di love wey God get for us, plus di Holy Spirit fellowship, dey with una.


Na Jesus die for awa sins, bikos na so God awa Papa wont am.


Make di grace and peace wey dey kom from God awa papa and from awa Oga God Jesus Christ, dey with una.


Make God awa papa and Oga God Jesus Christ give una grace and peace.


To all God pipol for Kolosse, wey bi awa brodas and sistas for Christ. Make God awa Papa give una grace and peace.


Na Paul, Silas and Timoti rite dis leta go give God and Jesus Christ pipol wey dey di church for Tesalonika. Make God grace and peace dey with una.


Make grace and peace wey God awa papa and Oga God Jesus Christ dey give, dey with una.


Make God, awa Papa and Jesus Christ, en pikin wey dey inside trut and love, give us grace, mesi and peace.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ