Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Galatians 1:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 and I nor go Jerusalem go meet pipol wey bi apostle before mi, but I komot der go Arabia, den I kon go back to Damaskus.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Galatians 1:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat time, e get one disciple for Damaskus and en name na Ananias. God koll am for inside vishon, “Ananias”, e kon ansa, “Na mi bi dis, Oga God.”


Afta e chop finish, en body kon strong again and Saul kon stay Damaskus for some days with di disciple.


kon take pamishon to go Damaskus, so dat if e si anybody wey dey follow Jesus Christ wey bi di Way, weda na man or woman, e go arrest dem kom Jerusalem.


So Saul get up from groun, en eye open, but e nor dey si. En friends hold en hand kon escort am enter Damaskus.


Afta three years, I go visit Pita for Jerusalem, so dat e go tell mi wetin I go do and I stay with am for fifteen days.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ