23 I go soon send am kom meet una, so dat una go know how my kondishon bi.
Some fall for san wey get big-big stone. Di one wey fall for san, kwik grow bikos di san nor deep.
As Jesus Christ wont am, I go send Timoti kom meet una, so dat my heart go strong small, with di news wey I go hear about una.
Den, David from der go Mizpa for Moab, where e for tell Moab king sey, “I beg! Make yu allow my papa and mama stay with yu until I know wetin God won take mi do.”