Ezra 9:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 wey Yu give us thru yor savants di profet. Dem tell us sey di land wey wi go stay nor dey klean, bikos di pipol wey dey stay der, dey do many-many dirty tins. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Afta dem don do all dis tins finish, some among Israel leaders kom meet and tell mi, Di pipol, di priest and Levi pipol neva separate demsef from di pipol wey dey di kountries wey near dem. Dem still dey do tins with Ammon, Moab, Egypt, Kanaan, Hit, Periz, Jebus and Amor pipol. Dem dey do di same yeye tins wey doz pipol dey do.