Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 8:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Zekaraya from Parosh family with 150 men from en family (dem get di rekord about dis family);

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 8:3
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hananaya shidren-shidren na: Pelataya and Jeshaya. Jeshaya born Refaaya wey bi Arnan papa and na Arnan born Obadaya wey bi Shekanaya papa.


Shekanaya born only Shemaya and Shemaya sons na: Hattush, Igal, Baraya, Nearaya and Shafat. All of dem na six.


Odas name na: From Parosh family: Ramaya, Izzaya, Malkijah, Mijamin, Eleazar, Makijah and Benaya.


Zerahaya pikin, Eliehoenai from Pahat-Moab family, with 200 men;


Di leaders wey sign na: Parosh, Pahat-Moab, Elam, Zattu, Bani,


Dis na di list of each family for Israel and di nomba of pipol wey from each family kom back from Babilon na: Parosh family wey bi 2,172;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ