Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 8:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 So make una guide dem with kare until una rish di temple. If una rish di priest room, make una measure dem kon give dem to di priests, Levi pipol, Israel and Jerusalem leaders.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 8:29
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So make una shine una eye and remember sey, for day and nite for three years, I nor stop to dey kry, as I dey warn una.


But make yu kontrol yorsef for evritin. Nor fear to sofa for Christ. Dey do God work and dey tell odas about di Good News.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ