Den I tell dem, “Bikos una dey holy to God, wey bi una grand-grand papa God, na so too all di gold and silva tins wey dem bring kon gi-am as ofrin, must dey holy.”
Just as gold dey important and get value, na so too Jerusalem shidren dey important before, but naw, pipol dey trit dem like ordinary pot wey dem make with klay.