26 Dis na wetin I give: 650 silva, 100 silva kishin tins, 100 gold koin,
20 gold bowls wey heavy rish 1,000 gold koin, 2 fine bronze bowls wey dear like one gold bowl.
“Make yu take Heldai, Tobaya and Jedaya wey kom back from Babilon with di oda pipol, den go meet Josaya wey bi Zefanaya pikin for en house.