14 Utai and Zakkur, from Bigvai family, with 70 men.
Bigvai family na 2,056,
Elifelet, Jeiel and Shemaya from Adonikam family, with 60 men (dis pipol leta go meet Ezra for Jerusalem);
I gada dem for di river wey dey rush go Ahava Town and wi stay der for three days. I si sey some priests dey among di pipol, but Levi pipol nor dey.
Zakkur, Sherebaya, Shebanaya,
Bigvai family and dem bi 2,067;