Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 7:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dem komot from Babilon for di first day for di first mont

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 7:8
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Before di days finish, for di twenteth day for di ninet mont, all di pipol wey dey stay for Judah and Benjamin aria kom gada for Jerusalem for di temple front. Heavy rain dey fall, so evribody kon dey fear, bikos of di weda and di matter wey make dem gada.


For di sevent year wey Atazazes dey rule, Ezra komot from Babilon go Jerusalem with some Israel pipol and some among dem na priests, Levi pipol, doz wey dey sing for di temple, temple guards and workers.


and with God help, dem rish Jerusalem for di first day for di fift mont.


Wi rest for three days, wen wi rish Jerusalem.


Even doh wi bi slave before, Yu nor leave us as slave. Yu make Persia king favor us kon allow us go ribuild yor temple wey skata and make wi wey dey Judah and Jerusalem get peace.


So for di sevent year wen King Zazes dey rule, for di tent mont wey bi Tebet mont, dem bring Estha kom meet King Zazes for di royal palis.


“So make yu know and undastand sey, ‘From naw wen I tell yu dis message, till di time wen dem go ribuild Jerusalem and di leader wey God choose go kom, e go bi seven weeks and sixty-two weeks. Dem go build di town well again, but wahala go dey for dat time.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ