Ezra 7:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 For di sevent year wey Atazazes dey rule, Ezra komot from Babilon go Jerusalem with some Israel pipol and some among dem na priests, Levi pipol, doz wey dey sing for di temple, temple guards and workers. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |