Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 7:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Nor kollect any tax from di priests, Levi pipol, muzicians, guards or doz wey dey work for di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 7:24
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But e nor buy di priests land, bikos di priests get favor from Fero eye, so dem dey chop from di share wey Fero give dem. Dat na why dem nor sell dia land.


So wetin Josef tok kon bi law for Egypt and dem dey obey am kon rish today: wen dem divide evritin, five part na Fero own. Na only di priests land nor bi Fero own.


Awa oga, if dem build dis town back kon komplete di wall, di pipol go stop to pay tax and di money wey yu dey get for di palis bag, nor go rish again.


Kings wey get pawa don rule for der before and dem rule di whole West Eufrates aria, dey kollect tax and oda money.


For di sevent year wey Atazazes dey rule, Ezra komot from Babilon go Jerusalem with some Israel pipol and some among dem na priests, Levi pipol, doz wey dey sing for di temple, temple guards and workers.


Some odas still sey, “Wi borrow money take pay di royal tax for awa farm and vineyards.


As Jesus komot from der, e si one man wey na name bi Matiu, wey sidan for where dem for dey pay tax. Jesus kon tell am, “Follow mi.” At wons, di man kon get up follow am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ