Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 7:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Yu must do evritin wey God for heaven wont for en temple kon make sure sey, E nor ever vex for mi and doz wey go rule afta mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 7:23
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I dey kommand sey for evriwhere for my kingdom, make Israel pipol, priests, Levi pipol and doz wey like to go, follow yu go Jerusalem.


Yu fit use di silva and gold wey remain take do wetin yu and yor kountry-men like, so-far na as God wont am.


7,500 silva pound, 100 bags for wheat, 100 gallon for wine, 100 gallons for olive oil and plenty salt.


God sey make wi obey and keep yor kommand well-well.


Moses and Aaron kon sey, “Hibru pipol God don show ensef to us. So make yu allow us go di wildaness for three days go do sakrifice to awa God, so dat E nor go kill us with sickness or war.”


Make una work well-well for di town wey I send una go as prisonas and make una pray make I bless dem, bikos if dem prosper, una go prosper too.


But wen dat time rish, I go make Jerusalem bi like rock wey nobody fit move and all di nashons go gada togeda kon try to move am, but dem go just dey wound diasef.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ