22 7,500 silva pound, 100 bags for wheat, 100 gallon for wine, 100 gallons for olive oil and plenty salt.
I kommand sey make all di ofisas wey dey keep money for West Eufrates aria provide for Priest Ezra wey know God for heaven law. Make una give dem
Yu must do evritin wey God for heaven wont for en temple kon make sure sey, E nor ever vex for mi and doz wey go rule afta mi.
Olive oil go bi one for evry ten wey yu produce from yor trees. (Den make yu measure am with di bottol: 10 bottol na one normal size and e must ekwol one gallon.)
Make una put salt for all una korn ofrin, bikos di salt dey show di kovenant between una and God.