Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 7:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 I kommand sey make all di ofisas wey dey keep money for West Eufrates aria provide for Priest Ezra wey know God for heaven law. Make una give dem

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 7:21
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So wi bilive sey, if dem build di town back kon komplete di wall, awa oga nor go fit kontrol West Eufrates aria again.”


Kings wey get pawa don rule for der before and dem rule di whole West Eufrates aria, dey kollect tax and oda money.


Den King Darius ansa: To Tattenai, di govnor for West Eufrates, Shetar-Bozenai and una ofisas for der, make una nor go near di temple


Afta all dis tins don happen, for di time wen King Atazazes dey rule Persia, one man wey en name na Ezra kon kom from Babilon. E trace en grand-grand papa family kon know sey e kom from Aaron, di High Priest family. Ezra na Seraya pikin and na Zabud wey Hilkaya born, bi Seraya papa.


7,500 silva pound, 100 bags for wheat, 100 gallon for wine, 100 gallons for olive oil and plenty salt.


Ezra go skool and e know di law wey di Oga wey bi Israel God give Moses, well-well. Bikos God dey with Ezra, di king dey gi-am evritin wey e ask for.


Dem still take di dokument wey di king give dem kon gi-am to di govnors and ofisas wey dey West Eufrates aria and dem too kon dey support di pipol and God Temple.


I still beg am make e give mi letas, make I give di govnors for West Eufrates aria, so dat dem go allow mi travel well pass dia aria until I rish Judah.


God sey make wi obey and keep yor kommand well-well.


I dey kommand sey, ‘Make evribody wey dey dis kingdom, fear and respet only Daniel God.’ “E go rule forever, bikos E nor dey die. Dem nor go fit distroy en kingdom and en pawa nor get end.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ