20 Yu fit still kollect anytin wey yu wont for di temple from di palis propaty.
Make dem build di wall with one layer and make wood dey on-top each layer. Na di pesin wey dey keep di royal money, go pay for evritin.
Make yu show yor pipol evritin wey wi give yu, so dat dem go gi-am to God for di temple for Jerusalem.
Dem dey do evritin as e suppose bi evriday, just as dem rite am for di royal kommand wey dem dey follow.