18 Yu fit use di silva and gold wey remain take do wetin yu and yor kountry-men like, so-far na as God wont am.
Di pesin wey dey pay di workers, dem nor ask am how e take dey spend di money, bikos dem trust and bilive am.
Nor sey make di men kon tell yu as dem take use di money, bikos dem use am well.”
Yu must spend di money well kon buy bulls, rams, lamb, korn and wine, den make yu offa dem for di altar for di temple wey dey Jerusalem.
Make yu show yor pipol evritin wey wi give yu, so dat dem go gi-am to God for di temple for Jerusalem.
Make dem ponish anybody wey nor obey yor God law or di law for di kingdom: dem go kill or porshu di pesin komot from di town. Dem fit seize en propaty or put am for prison.
Bikos of dis, make una get sense to undastand wetin awa Oga God word tok and mean.