Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 7:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 King Atazazes give dis leta to Ezra wey bi priest, wey sabi read and know evritin about di law and kommand wey God give Israel pipol:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 7:11
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“(Dis na wetin dem rite for di leta) To King Atazazes and from en savants, di pipol for West Eufrates.


Dis na di ripot wey dem send go give di king:


Ezra main work na to dey study God law, pratise am and tish Israel pipol how to obey God.


From Atazazes wey bi king of all kings to Priest Ezra wey know God for heaven law well-well: I greet yu.


I kommand sey make all di ofisas wey dey keep money for West Eufrates aria provide for Priest Ezra wey know God for heaven law. Make una give dem


Ezra go skool and e know di law wey di Oga wey bi Israel God give Moses, well-well. Bikos God dey with Ezra, di king dey gi-am evritin wey e ask for.


“But e go bad for una wey dey tish di law and una Farisee pipol, una wey dey pritend! Una klose door make pipol nor for fit enter God Kingdom! Unasef nor won enter and una nor won make odas enter.


“Na di law tishas and Farisee pipol dey tok wetin Moses Law mean.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ