Ezra 6:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 Una must give di priest for Jerusalem anytin wey dem tell una sey dem wont: yong melu, sheep or lamb wey dem go burn as ofrin give di Oga God wey dey heaven or even if na wheat, salt, wine or olive oil dem nid for dia ofrin. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |