7 and nor tok as dem dey build am. Make una allow di govnor for Judah and di leaders ribuild God Temple as e bi before.
Make God dey with all of una wey bi en pipol as una dey go Jerusalem go ribuild di Oga wey bi Israel God house and na-im una go woship for Jerusalem.
Den King Darius ansa: To Tattenai, di govnor for West Eufrates, Shetar-Bozenai and una ofisas for der, make una nor go near di temple
I kommand una naw sey, make una help dem ribuild di temple. Di palis go use di tax wey dem kollect from West Eufrates take pay for evritin, so dat nor-tin go stop di work.