Ezra 6:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 Den Israel pipol wey kom back, chop di sakrifice with doz wey don stop to serve di juju wey di pipol wey dey di land before, dey serve. All of dem kon woship di Oga wey bi Israel God. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Afta dem don do all dis tins finish, some among Israel leaders kom meet and tell mi, Di pipol, di priest and Levi pipol neva separate demsef from di pipol wey dey di kountries wey near dem. Dem still dey do tins with Ammon, Moab, Egypt, Kanaan, Hit, Periz, Jebus and Amor pipol. Dem dey do di same yeye tins wey doz pipol dey do.