Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 6:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 All di priest and Levi pipol kon santify demsef. Levi pipol kill di animals wey dem use for di Passova sakrifice for evribody wey kom back from Babilon; for di priests and for demsef.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 6:20
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But dem nor get enough priest to kill all di animals. So, Levi pipol wey bi dia brodas kon help dem till di work finish and di priest santify demsef. Levi pipol even santify demsef pass di priest.


Dem kill di Passova lambs, den di priest sprinkol di blood for evriwhere. Na Levi pipol prepare di animals.


Afta, dem prepare sometin for diasef and for di priests, bikos di priests wey bi Aaron shidren-shidren, offa burnt sakrifice with di fat till evening.


Doz wey dey play music with Asaf shidren-shidren face dia own pot, just as King David tok thru Profet Asaf, Heman and Jedutun. Di guards nor komot from dia pozishon, bikos Levi pipol prepare sometin for dem too.


Den Moses gada di eldas for Israel kon tell dem, “Make all di family kill one yong sheep or goat take celebrate di Passova.


and e betta pass any oda high priests. Jesus nor nid to offa sakrifice evriday, like di oda priests wey dey offa for dia own sins and for di pipol own. Bikos na wons and for all e sakrifice ensef for evribody, wen e die for di cross.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ