4 Dem still ask, Di pipol wey help una dey ribuild dis temple so, wetin bi dia names?
Wi still ask for names, so dat wi go fit tell yu di pipol wey dey lead dem do di work.
So God give wisdom and undastandin to Bezalel, Oholiab and all di pipol wey fit work, so dat dem go fit do anytin wey go help as dem dey build di Tabanako kon do evritin just as God kommand.