Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 5:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 At wons, govnor Tattenai for West Eufrates, Shetar-Bozenai and dia ofisas kom Jerusalem kon ask: Who orda una sey make una start to ribuild dis temple and komplete am?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 5:3
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make God dey with all of una wey bi en pipol as una dey go Jerusalem go ribuild di Oga wey bi Israel God house and na-im una go woship for Jerusalem.


Wi wont make di king know sey Jew pipol wey kom from yor oda aria, don dey stay for Jerusalem and dem dey build dat evil and yeye town back. Dem don start to build di wall and go soon finish am.


“From Rehum wey bi di govnor and Shimshai di aria seketry; from di judge dem and all di ofisas from Erech, Babilon and Shushan wey dey Elam land,


Dis na di ripot wey dem send go give di king:


So wi ask dia leaders sey, Who orda una make una ribuild di temple and komplete am?


Den govnor Tattenai, Shetar-Bozenai and dia ofisas kon do evritin wey di king kommand.


Den King Darius ansa: To Tattenai, di govnor for West Eufrates, Shetar-Bozenai and una ofisas for der, make una nor go near di temple


I kommand sey make all di ofisas wey dey keep money for West Eufrates aria provide for Priest Ezra wey know God for heaven law. Make una give dem


For di sekond year wen Darius bi king for Persia; for di first day for di sixt mont, God tell Profet Haggai make e give dis message to Zerubabel, Shealtiel pikin, wey bi govnor for Judah and to Joshua, Jehozadak pikin, wey bi di High Priest.


Afta Jesus enter di temple, di priest oga dem and di eldas kon ask am wen e dey tish sey, “Na wish pawa yu take dey do all dis tins and who give yu di pawa?”


Dem drag Pita and John enter dia centre kon bigin ask dem, “Who give una pawa to do dis tins? Na wish pesin name una dey use so?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ