Ezra 5:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 But bikos awa grand-grand papa dem make God for heaven vex, E kon allow King Nebukadnezzar for Babilon, wey dey rule Kaldean kingdom, attack and distroy di temple kon karry di pipol go Babilon as prisonas. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |