Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 4:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Dem still go bribe Persia ofisas, so dat dem go attack Judah pipol. Dem kontinue to dey do like dis thru-out di time wey Cyrus dey rule and dem do am enter King Darius time.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 4:5
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E do bad-bad tins for God eye just like Ahab, bikos wen en papa die, di pipol wey dey gi-am advise kon make am sin well-well.


So dem stop to build di temple until di sekond year wen King Darius dey rule for Persia.


Den di pipol wey dey stay di land before won kon try to diskorage and put fear for Judah pipol mind, so dat dem nor go build di temple.


Wen King Zazes start to rule, Judah enemies wey dey stay for Judah and Jerusalem kon go komplain against dem.


But God dey with Jew leaders, so Persia leaders nor kon do anytin until dem rite go give King Darius kon hear wetin e go tok.


Di prince for Persia kingdom oppoz mi for twenty-one days. But Mikael, one strong angel for heaven kom help mi, bikos na only mi dey Persia.


Na who bi dat wiked pesin for Nineveh wey dey plan against God?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ