18 Dem don translate and read di leta wey una send kon give mi and
Di King kon ansa dem: “To Rehum di govnor; Shimshai di aria seketry; doz wey dey stay Samaria and di remain part for West Eufrates: I dey greet una.
I don orda sey make dem find out and dem sey, na true sey Jerusalem dey go against royal authority before; na so-so trobol dem dey find and pipol wey nor dey obey di law, full der.
Dem read and esplain God law, so dat di pipol go undastand am.