Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ezra 3:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dem celebrate Shelta Festival akordin to wetin dey di law and evriday, dem dey offa di sakrifice wey dem suppose offa

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ezra 3:4
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King David sey make Asaf and some Levi pipol dey lead di pipol as dem dey woship God for di tent where di Kovenant Box dey and na der dem go for dey do dia work evriday.


Dem share give di men wey don old pass thirty years wey dem rite dia name put for di family rekord and doz wey go enter God Temple go serve and do dia evriday work.


Make una still celebrate Harvest Feast wey bi di first fruit from evritin wey una plant for una land. Una go still celebrate Tanksgivin Feast wey bi di Shelta Feast wen di year end and for dis time, una go don gada all una harvest from di farm.


“Naw, dis na wetin yu go prepare for di altar evriday: two lamb wey bi one year old.


Di slave oga still dey force and tell dem, “Una must finish evriday work, just as e bi wen wi dey give una dry stik take work!”


Babilon king dey gi-am evritin wey e wont until di day wen e die.


“ ‘Dis na di law for burnt, grain, wine and fellowship ofrin wey una go give God wen una dey do di feast. Dis ones join di ofrin wey una go give to fulfil di vow or as free will ofrin.’ ”


Di time kon rish wen Jew pipol dey do dia feast wey dem dey koll Tabanako Feast.


For di last day for di feast, wey bi di biggest day, Jesus stand kon shaut, “If wota dey hongry anybody, make e kom meet mi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ