Ezra 3:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Even doh di pipol wey kom back from Babilon dey fear doz wey dey di land, dem still build di altar put for where e dey before. So dem start to burn di normal morning and evening sakrifice for der. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |